1
Luke 11:13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Since una fit give una pikin good tins as una bad rish, wot of una Papa for Heaven wey go give di Holy Spirit to anybody wey ask am?”
Параўнаць
Даследуйце Luke 11:13
2
Luke 11:9
“So, I tell yu true word: Make yu ask and God go give yu, find and yu go si wetin yu dey look for, make yu nok and di door go open for yu.
Даследуйце Luke 11:9
3
Luke 11:10
Bikos pesin wey ask, go get, pesin wey find, go si wetin e dey find and di pesin wey nok, di door go open for am.
Даследуйце Luke 11:10
4
Luke 11:2
So Jesus tell dem, “Wen una dey pray, make una sey: “ ‘Awa Papa wey dey for heaven, wi greet yu, Make yor kingdom kom.
Даследуйце Luke 11:2
5
Luke 11:4
Make yu forgive us awa sins, as wi dey forgive doz wey do us bad. Nor let us enter temptashon.’ ”
Даследуйце Luke 11:4
6
Luke 11:3
Give us di bread wey wi go chop today
Даследуйце Luke 11:3
7
Luke 11:34
Na eye bi di lamp wey body get. If yor eye well, lite go full yor whole body, but wen yor eye nor well, na darkness go full yor body.
Даследуйце Luke 11:34
8
Luke 11:33
“Nobody dey lite lamp put for under basket or for where pipol nor go fit si am, but dem go put am for where pipol go si am wen dem enter di house.
Даследуйце Luke 11:33
Стужка
Біблія
Планы чытання
Відэа