“Make una guide unasef from di law tishas. Dem like to dey waka with long klot make pipol dey shaut dia name for market and chairs wey betta pass for sinagog, na der dem dey like to sidan. Dem dey sofa wimen wey dia husband don die and kollect dia tins kon dey pray long prayer make pipol for si dem. So na dia ponishment go big pass.”