Luke 14:34-35
Luke 14:34-35 PCM
“Salt good, but if e nor get taste, how dem go fit make am sweet again? Pipol nor go fit use am do anytin, na trowey dem go trowey am. Anybody wey get ear, make e hear wetin I dey tok!”