Luke 17:26-27

Luke 17:26-27 PCM

“As e bi for Noah time, na so e go still bi for Man Pikin time. Dat time, pipol dey chop and drink, even for di day wen Noah enter di ark, men and wimen still dey marry, until wota kon distroy all of dem.