1
Jenesis 9:12-13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
And God sey, “Dis na di sign for di kovenant wey I dey make with yu and evritin wey get life and dis kovenant na from one generashon go rish anoda: I go use rainbow as sign for di sky and e go bi sign for di kovenant wey I make with di eart.
Compare
Explore Jenesis 9:12-13
2
Jenesis 9:16
Wen di rainbow dey for di kloud, I go si am kon remember di everlastin kovenant between mi and evritin wey get life for dis eart.”
Explore Jenesis 9:16
3
Jenesis 9:6
“Na as God bi, dem make man, so anybody wey kill pesin, na so too anoda pesin go kill-am.
Explore Jenesis 9:6
4
Jenesis 9:1
Den God bless Noah and en shidren kon tell dem, “Make una born full di eart.
Explore Jenesis 9:1
5
Jenesis 9:3
Una fit chop anytin wey still dey waka. As I give una di green plant, na so too I don give una evritin.
Explore Jenesis 9:3
6
Jenesis 9:2
Evritin wey I kreate for dis eart go dey fear una, both animals and birds for sky. Evritin wey dey creep for groun and di fish for inside sea, go dey under una pawa.
Explore Jenesis 9:2
7
Jenesis 9:7
But yu go get many shidren and dem go many kon full di whole eart.”
Explore Jenesis 9:7
Home
Bible
Plans
Videos