YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 28:3

Exodus 28:3 PCM

Tell all di pipol wey know how to do dia handwork well-well and wey I don fill with di spirit wey dey give wisdom sey, make dem make Aaron garment wey go make am difren from oda pipol as e dey serve as my priest.

Free Reading Plans and Devotionals related to Exodus 28:3