Exodus 34:10
Exodus 34:10 PCM
God sey, “Si, I go make kovenant with Israel pipol. For dia present, I go do many wonders wey neva happen for anywhere for dis world or any kountry. And all di pipol wey dey with yu go si God work, bikos na wetin dey fear pesin, I dey do with una.





