YouVersion Logo
Search Icon

Jenesis 32:11

Jenesis 32:11 PCM

Abeg, make Yu save mi from Esau my broda; bikos I dey fear sey e fit kom attack mi, my wifes and my shidren.