YouVersion Logo
Search Icon

Jenesis 32:29

Jenesis 32:29 PCM

Den Jakob ask am, “Abeg make yu tell mi yor name.” But di man sey, “Why yu dey ask for my name?” So e kon bless am.