YouVersion Logo
Search Icon

Jenesis 34:25

Jenesis 34:25 PCM

So for di third day, wen all of dem still get sore, two among Jakob sons, Simeon and Levi, Dinah brodas, take swod go fight di town kon kill all di men.

Free Reading Plans and Devotionals related to Jenesis 34:25