YouVersion Logo
Search Icon

Jenesis 39:22

Jenesis 39:22 PCM

So di pesin wey dey guide di prison put all di prisonas for Josef kare. Na Josef bi oga for evritin wey dem dey do.

Free Reading Plans and Devotionals related to Jenesis 39:22