YouVersion Logo
Search Icon

Jenesis 39:6

Jenesis 39:6 PCM

So Potifa leave evritin wey e get for Josef make e kare for dem. So di only tin wey koncern Potifa for di house, na to chop. Josef fine well-well and e get betta karata.

Free Reading Plans and Devotionals related to Jenesis 39:6