Luke 10:2
Luke 10:2 PCM
E tell dem, “Di fruit wey dem won plok, plenty, but pipol wey go plok dem, nor plenty rish. Make una pray make di Oga God wey get di farm send workers kon gada en fruit.