Luke 18:7-8
Luke 18:7-8 PCM
una nor tink sey God go help en pipol wey dey kry to am both day and nite? Abi, God go wait tey before E help dem? I tell una true word, God go help dem kwik-kwik. But wen Man Pikin kom back, e go si pipol wey get faith?”