Luke 21:9-10
Luke 21:9-10 PCM
And wen una hear rumor about war and wahala, make una nor fear. Bikos all dis tins go first happen, but dat nor mean sey di end don rish.” Den Jesus tell dem, “Kountry go fight kountry, kingdom go fight kingdom.