1
Luke 13:24
Holy Bible Nigerian Pidgin English
“Make una struggol well-well so dat una go fit pass di small door, bikos many pipol go try to enter God Kingdom, but dem nor go fit.
Compara
Explorar Luke 13:24
2
Luke 13:11-12
one woman wey evil spirit bend en body for eighteen years dey der. Wen Jesus si am, e koll di woman kon tell am, “Woman, yu don free from yor trobol.”
Explorar Luke 13:11-12
3
Luke 13:13
Jesus tosh di woman and at wons, en body kon strait and e start to praiz God.
Explorar Luke 13:13
4
Luke 13:30
Den doz wey bi last, go bi first and doz wey bi first, go bi last.”
Explorar Luke 13:30
5
Luke 13:25
If di Oga God wey get di house go lock di door, una go stand for outside dey nok and beg sey, ‘Oga God, make yu let us enter!’ “But e go ansa, ‘I nor know where una from kom.’
Explorar Luke 13:25
6
Luke 13:5
I tell una true word, nor bi so e bi! Unless una turn from sin kom meet God, all of una go die too!”
Explorar Luke 13:5
7
Luke 13:27
“But e go sey, ‘I nor know where una from kom! Make una nor near mi, una bi wiked pipol!’
Explorar Luke 13:27
8
Luke 13:18-19
Jesus ask di pipol, “Wetin God Kingdom bi like? How I won take diskribe am? E bi like mustard seed wey pesin plant for en farm. Di seed grow kon turn to big tree and birds build dia house for di tree.”
Explorar Luke 13:18-19
Inici
La Bíblia
Plans
Vídeos