Luke 24:31-32

Luke 24:31-32 PCM

At wons dia eye open and dem kon know am. Den e vanish from dia front. Dem kon tell each oda, “No wonder e bi like sey fire dey burn inside awa heart wen e dey tok with us for road about God!”