1
Luke 16:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
“Anybody wey fit handle small tins, go fit handle big tins too and anybody wey do wayo for small tins, go still do wayo for big ones too.
Параўнаць
Даследуйце Luke 16:10
2
Luke 16:13
“No savant go fit serve two oga, bikos e must hate one kon love di oda one, or e go serve one with all en body dan di oda one. So, yu nor go fit serve God and money for di same time.”
Даследуйце Luke 16:13
3
Luke 16:11-12
If pipol nor trust yu with money for dis world, God nor go fit give yu en rishis for heaven. And if pipol nor fit trust yu with dia propaty, na who go give yu yor own?
Даследуйце Luke 16:11-12
4
Luke 16:31
“Abraham ansa am, ‘If dem nor gri listin to Moses and di profets, dem nor go still listin, even if pesin wey don die go back go meet dem.’ ”
Даследуйце Luke 16:31
5
Luke 16:18
“Any man wey drive en wife, den marry anoda woman, don kommit adultery and di man wey marry woman wey leave en husband, don kommit adultery too.”
Даследуйце Luke 16:18
Стужка
Біблія
Планы чытання
Відэа