1
Luke 17:19
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Den Jesus tell di man, “Get up make yu dey go. Yor faith don make yu well.”
Параўнаць
Даследуйце Luke 17:19
2
Luke 17:4
Even if e sin against yu seven times for one day and e kon tell yu seven times sey, ‘I don shange’, yu must forgi-am.”
Даследуйце Luke 17:4
3
Luke 17:15-16
Wen one of dem si sey e don well, e kon turn back dey shaut dey praiz God. E fall face groun for Jesus front kon dey tank am. (Di man na from Samaria.)
Даследуйце Luke 17:15-16
4
Luke 17:3
Make yu shine yor eye! “If yor broda sin, make yu tell am. If e turn from sin kom meet God, den, make yu forgi-am.
Даследуйце Luke 17:3
5
Luke 17:17
Den Jesus ask, “Nor bi ten pipol I heal? Where di oda Nine?
Даследуйце Luke 17:17
6
Luke 17:6
Jesus ansa, “Even if una faith small like mustard seed, una go fit tell dis big tree sey, ‘Make yu komot from here go enter river’ and e go obey una.
Даследуйце Luke 17:6
7
Luke 17:33
Anybody wey won keep en life, go luz am and anybody wey luz en life, go save am.
Даследуйце Luke 17:33
8
Luke 17:1-2
Jesus tell en disciples, “Tins wey go make pipol kommit sin must happen, but e go bad well-well for di pesin wey go make dem happen! E betta make dem tie big stone for di pesin neck, trow am for river, dan sey e make any of dis small-small wons kommit sin.
Даследуйце Luke 17:1-2
9
Luke 17:26-27
“As e bi for Noah time, na so e go still bi for Man Pikin time. Dat time, pipol dey chop and drink, even for di day wen Noah enter di ark, men and wimen still dey marry, until wota kon distroy all of dem.
Даследуйце Luke 17:26-27
Стужка
Біблія
Планы чытання
Відэа