1
Luke 23:34
Holy Bible Nigerian Pidgin English
(Den Jesus kon sey, “Papa, make yu forgive dem, bikos dem nor know wetin dem dey do.”) So, di sojas kon gambol to know who go take Jesus klot.
Compare
Explore Luke 23:34
2
Luke 23:43
Jesus ansa am, “I tell yu di trut, today yu go dey with mi for paradise.”
Explore Luke 23:43
3
Luke 23:42
Den e tell Jesus, “Wen yu rish yor kingdom, make yu remember mi!”
Explore Luke 23:42
4
Luke 23:46
So, Jesus shaut, “Papa, I put my spirit for yor hand!” Afta e tok finish, e kon die.
Explore Luke 23:46
5
Luke 23:33
Wen dem rish di place wey dem dey koll, “Di Skull,” dem kon nail Jesus for cross with di two tif, one for en left and di oda for en rite side.
Explore Luke 23:33
6
Luke 23:44-45
By naw, twelf oklok don nearly rish for aftanoon and darkness kover di whole kountry until three oklok for dat aftanoon, bikos sun stop to shine. Di Temple curtain kon tear into two.
Explore Luke 23:44-45
7
Luke 23:47
Wen di soja oga si wetin happen, e kon praiz God sey, “True-true, dis man na good pesin!”
Explore Luke 23:47
Home
Bible
Plans
Videos