1
Exodus 1:17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But di nurse dem dey fear God and dem nor gri do wetin di king tell dem, so dem nor kill di boys.
Kokisana
Luka Exodus 1:17
2
Exodus 1:12
But even as Egypt pipol dey opress Israel pipol, dem still dey plenty more-more for di land and Egypt pipol kon dey fear dem well-well
Luka Exodus 1:12
3
Exodus 1:21
Bikos di nurse dem dey fear God, Oga God kon give dem dia own family.
Luka Exodus 1:21
4
Exodus 1:8
Den one new king wey nor know Josef kon dey rule Egypt.
Luka Exodus 1:8