Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Exodus 13:18

Exodus 13:18 PCM

So God lead di pipol pass di wildaness wey face di Red Sea. And Israel pipol prepare demsef for war as dem dey komot from Egypt.