Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Exodus 32:5-6

Exodus 32:5-6 PCM

Aaron si as di pipol dey happy, so e build altar for di melu front kon sey, “Tumoro go bi Oga God Feast.” Di pipol wake-up di next day to offa burnt and peace ofrin. Afta dis, dem celebrate kon dey chop and drink, den dem start to do wetin God sey make dem nor do.