Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Exodus 7:11-12

Exodus 7:11-12 PCM

Fero sef tell en native doctors and juju-men for Egypt sey make dem do di same tin. All of dem trow dia stik for groun and dia stik turn to plenty snake. But Aaron stik swallow all di oda stiks.