Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Jenesis 22:14

Jenesis 22:14 PCM

So Abraham koll di place, “Jehovah-Jireh, wey mean (God dey provide).” And till today dem dey sey, “For God mountin, E go provide evritin.”