Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Jenesis 40:8

Jenesis 40:8 PCM

Dem ansa, “Wi dream one kind bad dream, but e nor get anybody wey fit tell us wetin di dreams mean.” Josef ansa, “Nor bi God dey tell pipol wetin dreams mean? Make una tell mi di dream.”