Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Jenesis 50:17

Jenesis 50:17 PCM

‘Make una tell Josef: “Make yu forgive yor brodas dia sins and di bad tins wey dem do yu.” ’ Naw make yu forgive di sins wey yor broda God savant, kommit.” Wen dem tell Josef di message, Josef kry well-well.