Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Levitikus 19:31

Levitikus 19:31 PCM

Make una nor go take advise from pipol wey dey serve dead pipol spirit. If una do am, una go dey unklean. Na mi bi Oga una God.