Logo ya YouVersion
Elilingi ya Boluki

Levitikus 26:13

Levitikus 26:13 PCM

Na mi bi di Oga una God wey take una komot from Egypt, so dat una nor go bi slave again. I skata di pawa wey hold una for groun and I make una waka with pride.”