1
Luke 1:37
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Bikos e nor get anytin wey God nor fit do.”
Compare
Explore Luke 1:37
2
Luke 1:38
Mary kon sey, “Yes, I bi God savant, make wetin yu tok so, happen to mi.” Den di angel kon leave am.
Explore Luke 1:38
3
Luke 1:35
Di angel ansa am, “Di Holy Spirit pawa go kover yu. So di pikin wey yu go born, go dey holy and dem go koll am God Pikin.
Explore Luke 1:35
4
Luke 1:45
And God don bless yu, bikos yu bilive sey wetin E tok, go happen.”
Explore Luke 1:45
5
Luke 1:31-33
Make yu listin, yu go get belle kon born boy and yu go name am, ‘Jesus.’ E go big well-well and dem go koll am God wey dey for heaven pikin and God go gi-am en papa David throne. Na-im go rule Jakob house forever and en kingdom nor go ever end.”
Explore Luke 1:31-33
6
Luke 1:30
Den di angel tell am, “Make yu nor fear, Mary, bikos God don favor yu!
Explore Luke 1:30
Home
Bible
Plans
Videos