1
Luke 19:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
Man Pikin kom find and save pipol wey lost before.”
Qhathanisa
Hlola Luke 19:10
2
Luke 19:38
“God don bless di king wey dey kom with en name! Make peace dey for heaven and make all di glory bi God own!”
Hlola Luke 19:38
3
Luke 19:9
Den Jesus sey, “Salvashon don kom dis house today, bikos dis man na Abraham pikin too.
Hlola Luke 19:9
4
Luke 19:5-6
Wen Jesus rish dat place, e look up kon sey, “Zakius, kom down kwik-kwik, bikos I must stay for yor house today.” So Zakius kom down kon welkom Jesus with happiness.
Hlola Luke 19:5-6
5
Luke 19:8
But Zakius stop kon tell Jesus, “Oga God si, I go give half of wetin I get to poor pipol and evribody wey I don shit before, I go pay am back four times!”
Hlola Luke 19:8
6
Luke 19:39-40
But some Farisee pipol wey dey among di pipol kon tell Jesus, “Tisha, make yu tell yor disciples make dem kwayet.” Jesus ansa, “I tell una true word, if dem kwayet, even stones go start to dey shaut!”
Hlola Luke 19:39-40
Ikhaya
IBhayibheli
Amapulani
Amavidiyo